Mdundo MP3 – Free Music & Song Downloads
Rema – Woman
Naija Music

Rema – Woman

Join telegram

Mavin Records award-winning singer,  drops another hit banger titled “Woman“.

His song dominated on Apple Music for weeks. The song was produced by Altims and Ozedikus.

RELATED: Rema – Ginger Me

Lyrics;

I'm in love with plenty women
I no mind marry all of them
E no matter the shape or colour
I go make sure say I must collect
I get one wey be my sponsor
I get one wey dey call me honey
One wey dey do me winchy, winchy
She dey do like Patience Ozokwor

Wole, ka lo
Get in my room, make you lie down
Body dey move like a python
Love wey dey give me Iron
Wole, ka lo

After the room to the parlor
Then make you pose for my Canon
Love wey dey boost me Iro-oo-on
I too like woman, I too like woman
Me I no dey gboran, me I no dey gboran
I too like woman, I too like woman
Me I no dey gboran, me I no dey gboran

Listen to Rema – Woman Below:

Related posts

Hanu Jay Feat Zlatan – No Dey

Derex

Idowest – Theresa

Derex

Joeboy – Osadebe

CEO

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy
Esports 2020 competition live event premiere pro fx. Lift up your hands – cherechi caleb obi – uchenna okereke – pastor gbenga : lyrics.